8 (true-true, e nor get any money wey pesin fit take buy human being life, bikos evribody must die)
Or make una save mi from my enemy pawa and from wiked pipol?’
So my God, where all di good tins wey Yu bin do for us; di ones wey Yu do just as Yu promise David?
Wetin pesin go gain, if di whole world bi en own, but e luz en soul? Or wetin pesin go fit give take pay for en soul?