Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 49:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Pipol wey dey make mout about dia money, nor undastand anytin at-all; bikos dem go die, just as animal dey die too.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 49:20
8 Iomraidhean Croise  

So dem kon hang Haman for di pit wey e dig for Mordekai. Den di king kon stop to vex.


I go soon go di land where Yu nor go fit si mi and I nor go kom back again.


Dem go take evritin wey e get and e die without wisdom.


but with all di money wey dem get, dem must still die; dem bi like animals wey dey die trowey.


So if pesin get long life, make e dey happy as e dey live di life. But make e still know sey, di days wey darkness go dey, many well-well and evritin wey go still happen, dey yuzles.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan