Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 48:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Wi don hear about di town glory, but naw, wi don si am by awasef; di town wey God wey dey lead heaven sojas, dey and bikos na awa God town, E go protet am forever.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 48:8
11 Iomraidhean Croise  

Den King Ahazaya wey bi Ahab pikin kon tell King Jehoshafat sey, “Make my men join yor plenty ship,” But Jehoshafat nor gri.


Bikos God dey stay di town, e nor go skata. Na from wen day just break, God dey protet am.


But for Jerusalem real pipol, odas go sey, “Una dey enjoy o-o, bikos una bi Jerusalem pipol.” And di Most High God go bless di town by ensef.


Time dey kom wen di mountin where di temple dey, go dey important pass evry oda mountin. Many nashons go-go der


Na pipol wey dey life fit praiz Yu, just as I dey praiz Yu naw. Papa dem dey tell dia shidren how Yu dey faithful rish.


But wen di men wey dey padol una ship, padol am rish di river centre, one wind from east go kom sink di ship.


For di last days, di mountin where God temple dey, na-im go high pass all di mountins. E go high pass di hills too and pipol from evry nashon go dey rush go der go woship God.


And I tell yu, yu bi Pita, wey mean rock and on-top dis rock, I go build my church and di gate for hell nor go fit skata am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan