Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 48:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Yu skata dem like di big sheep for Tarshish wey Yu distroy with di wind from east.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 48:7
7 Iomraidhean Croise  

Solomon get plenty ship wey dey move with Hiram ship. Wen Solomon ship dem kom back evry three years, dem dey bring gold, silva, ivory, apes and fawol kom.


King Jehoshafat build plenty big ship wey dey travel go get gold for Ofir, but dem sink for Ezion-Geber.


Oda kountries go hear wetin happen kon fear Yu; betta fear go hold Filistia pipol.


Fear go katch all of dem with pain like woman wey won born. Dem go dey look each oda with fear and shame go full dia face.


Yes! E go sink and distroy big and fine-fine ship.


I go distroy dem for dia enemies front like san-san wey breeze dey blow kom from east. I go turn my back and I nor go help dem wen di wahala go start.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan