6 Fear katch dem well-well and dem kon dey kry with pain like woman wey won born.
So dat evening, Siria sojas run leave dia kamp, horse, donkey and evritin wey dem get for di kamp.
So bikos of all dis tins wey I hear, my belle kon dey pain mi and e dey make mi fear. E dey pain mi like woman wey won born.
Bikos e dey fear, en face kon dey red and all en body kon dey shake.
Israel get shance to live, but dem too dey foolish to si am; just like pikin wey dem just one born, wey nor gri kom out from en mama belle.