Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 48:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 But wen dem si am, dia heart kut and fear katch dem, so dem kon run go back.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 48:5
5 Iomraidhean Croise  

Di kings for di world gada with rulers kon dey plan against God and di king wey E choose.


E make dia shariot taya sink and dem nor fit ride fast, den Egypt sojas kon sey, “Make wi run go back from dis pipol, na God dey fight us bikos of dem.”


All dis kings gada for Merom River side, bikos dem won fight Israel pipol.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan