Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 48:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 God ensef dey for Jerusalem towa and na-im dey defend us.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 48:3
14 Iomraidhean Croise  

But David win Zion take and dem kon dey koll am, “David Town.”


Wen God si sey dem don turn kom meet am, E kon tell Profet Shemaya sey, “Dem don honbol demsef, so I nor go distroy dem again. I go soon diliver dem. I nor go use Shishak take show Jerusalem pipol as I dey vex rish.


Pipol wey trust God dey sikure like Mount Zion; nobody go fit bend dem and dem go dey forever.


E good make evribody for Zion, praiz God and bikos na en bi God wey dey Jerusalem, make all of us, praiz am!


God wey dey lead heaven sojas dey with us and na Israel God dey protet us.


From Mount Zion wey fine well-well, God dey shine inside en glory.


My darlin, yu fine like Tirzah town. Yes! Yu fine like Jerusalem kon sweet like di great town.


Pipol wey dey pass di town dey look una with shame. Dem dey laf and shake dia heads, bikos Jerusalem don skata. Dem sey, “Nor bi di fine town wey di world bin like well-well bi dis?”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan