8 Dem sey, “E get some bad-bad diziz. E nor go ever get up from dat bed!”
Many of dem dey sey, “God nor go save am.”
Dem dey sey, “God don rijet am. So make wi go katch am, bikos nobody go help am again.”
So make I nor free dis woman wey bi Abraham pikin, wey dey Satan prison for eighteen years, bikos today na Sabat Day?”