Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 41:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 My God, I dey pray sey, “Make Yu sorry for mi. Make Yu heal mi, bikos I don sin against Yu.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 41:4
8 Iomraidhean Croise  

Na-im dey forgive pipol dia sins and dey heal difren-difren diziz.


E heal pipol wey dia heart don break kon trit dia sore.


So, I konfess all my sins kon stop to hide all di bad tins wey I dey do. I tell mysef sey, “I go konfess my sins to God.” And E really forgive mi!


Make una kom make wi turn go meet God! Na-im wound us, but E go heal us! Even doh E wound us, E go bandage awa sore.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan