Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 41:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 God dey kare for dem wen dem dey sick kon make dem well again.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 41:3
7 Iomraidhean Croise  

Elijah tell di king, “Dis na wetin God tok, ‘Wetin make yu send pipol go ask Baal-Zebub wey bi Ekron god? Na bikos yu tink sey Israel pipol nor get God wey yu fit ask? Bikos of dis, yu nor go stand from di bed wey yu dey so and yu must die.’ ”


Dem ansa, “One man tell us, ‘Make una go back go tell di king sey, “Dis na wetin God tok: Wetin make una won go ask Baal-Zebub wey bi Ekron god? Na bikos una tink sey Israel pipol nor get God? So di king nor go stand up from di bed wey e dey so, bikos e go die.” ’ ”


My body fit fail and my spirit fit weak, but na God dey make my heart strong; na-im bi my own forever.


Na di Oga awa God kommand us to obey and fear all en kommand, so dat E go kontinue to bless and guide awa life, as E dey do since kon rish today.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan