Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 38:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 and bikos Yu dey vex, my body nor dey strong again, bikos of my sin.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 38:3
13 Iomraidhean Croise  

So King Uzzaya kon dey vex and e hold di incense plate for hand. As e dey shaut for di priests, one kind skin diziz kom out for en fore head for di temple near di incense altar.


God arrow don enter my body and dia poizin dey flow inside my spirit. God don make mi dey fear.


Bikos my days dey disappear like smoke and my bones dey hot like wetin fire dey burn.


Bikos of di pains wey I dey feel, my bones don almost kom out from my skin.


Both day and nite, God just dey ponish mi. My strent die go like wota wey dry, bikos of heat.


My God, make Yu give mi my joy back and make my bones wey Yu break, strong again.


Make Yu sorry for mi, bikos I dey weak. Make Yu heal mi, bikos my bones dey shake.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan