Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 38:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 But naw, I dey konfess my sins; I really dey sorry for evritin wey I don do.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 38:18
6 Iomraidhean Croise  

Oda pipol dey try to hide dia sin, but I neva ever hide my own.


Di pesin go sing give odas sey, ‘I sin kon do wetin dey bad, but God nor ponish mi as e suppose to bi.’


So, I konfess all my sins kon stop to hide all di bad tins wey I dey do. I tell mysef sey, “I go konfess my sins to God.” And E really forgive mi!


I know sey I do many bad tins; bikos I really know all di sins wey I dey kommit.


Yu nor go ever susid for life if yu try to hide yor sin. Konfess and stop to do dem and God go show yu mesi.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan