Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 38:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Pipol wey I love and wey bi my friends, dey run from mi, bikos dem dey fear my diziz. Even my own family membas stand for far dey look mi.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 38:11
12 Iomraidhean Croise  

My enemies gada round mi like many dogs and bad-bad pipol dey kom katch mi. Dem don shuk my hand and leg.


All my enemies dey laf mi and my neighbours hate mi; even my friends dey fear to waka near mi and wen dem si mi dey kom, dem go rush pass anoda road.


Yu don allow pipol wey I love and doz wey love mi, dey run from mi. So, na darkness bi my best friend naw.


But E bear di sofa and pain wey suppose bi awa own. But wi tink sey en sofa na di ponishment wey God gi-am.


Dem arrest and sey make dem kill-am and nobody kare about am. Dem kill-am, bikos of awa sins.


Dis one happen so dat wetin di profets rite for di book go bi true. Den all di disciples kon run leave am.


Den dem arrest Jesus, karry am go di High Priest house. But Pita dey follow dem for back-back.


And evribody wey know Jesus before, stand for far and di wimen wey follow Jesus kom from Galilee, si di tins wey happen.


Look, di time dey kom and e don even rish, wen una go skata and evribody go-go en own way and I go stay alone. But I nor dey alone, bikos my Papa dey with mi.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan