2 Bikos dem go soon die like grass. Just as flower dey die for dry sizin, na so too dem go die trowey.
Wi dey grow and dry kwik-kwik like flower; wi dey vanish like shadow and nor-tin dey remain.
“Wiked pipol dey grow like grass and doz wey dey do evil dey prosper, but God go distroy dem forever.”
But Yu, my Oga God, dem go praiz Yu forever.
bikos wiked pesin nor get betta future and dem nor dey hope for anytin again.
Human being bi like grass and wetin make am fine, bi like flower; di grass go dry and di flower go die,