5 I hate to dey where bad pipol dey and I nor go ever follow wiked pipol waka.
God go bless di pesin wey nor dey follow wiked pipol advise, dey waka with sinnas or sidan with aproko pipol!
I hate pipol wey dey serve juju, but I trust Yu wey bi my Oga God.