Psalms 24:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Na only doz wey get klean hand and pure heart; pipol wey nor dey serve juju or lie or do bad tins. Faic an caibideil |
Oga God sey, “I go judge pipol wey dey do majik; doz wey dey sleep with who dem nor marry; pipol wey dey tok wetin dia eye nor si; oga dem wey nor dey pay dia workers; doz wey dey opress wimen wey dia husband don die, shidren wey nor get papa and mama again and strenjas. Dem dey do like dis, bikos dem nor dey fear mi.