Psalms 22:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Awa grand-grand papa dem trust Yu and Yu save dem. Faic an caibideil |
Doz wey dey blow trumpet and doz wey dey sing kon dey sing togeda dey praiz and give God all di glory. With di trumpet, cymbals and oda instruments, evribody kon dey shaut praiz God dey sey: “God dey good! En love and goodness, na forever and ever!” At wons, one kind tick kloud kon kover God Temple.