17 Naw, I fit kount all my bones and my enemies dey laf as dem dey look mi.
Dia body dey die go and yu nor go fit si dia bones again.
Pipol go sopraiz wen dem si am, bikos dem bin beat am well-well and e nor bi like human being again.
Dem sidan der dey look make anybody nor tosh am.
Many pipol follow Jesus and di wimen among dem kon dey kry.
Di pipol still stand der dey look, but dia leaders dey laf Jesus sey, “E save oda pipol. Make e save ensef if e bi di Mezaya wey God choose!”