Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 21:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Yu don gi-am evritin where e wont and na evritin wey e ask for, Yu gi-am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 21:2
7 Iomraidhean Croise  

Make yu depend on God and E go give yu evritin wey yu wont.


My eyes don si my enemies dey fall and my ear don hear as God win doz wiked pipol.


So, di pipol wey Jesus take go meet God, e go save dem for forever and ever, bikos e dey alive to pray for dem.


Hannah kon pray dey sey, “My heart dey happy bikos of God; I dey blow my trumpet loud for God. I dey shaut and happy, bikos God don disgrace and save mi from my enemies.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan