12 Dem go turn and run from Yu, bikos of yor arrow wey Yu shot.
Yu wey dey wosh us, na wetin I do Yu? Abi I don sin against Yu? Why Yu dey target mi? I bi wahala to Yu?
E shot en arrow kon skata en enemies and as en lite flash, dem kon dey konfuse more-more.
Yu put my leg for dia neck and I don distroy evribody wey hate mi.
Yu make us run from awa enemies kon allow pipol wey hate us, pak awa propaty.
My enemies go run wen I koll Yu for help, bikos I know sey God dey for my side!
But God go shot dem; na wons en arrows go wound dem and dem go fall.
bikos as my enemies si Yu, dem stagga fall kon die.
Even if una plan, una nor go susid. Make una tok anytin wey una wont, but all of dem go dey yuzles, bikos God dey with us.
E set en arrow to take shot mi die