Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 17:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Make Yu protet mi from wiked pipol wey dey attack mi; from wiked enemies wey gada round mi,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 17:9
8 Iomraidhean Croise  

I don choose one place for my pipol, Israel and I don put dem for where dem go stay and nobody go opress dem again as dem dey do dem before-before


Yu dey guide and hide dem for yor present and dia enemies nor go fit tosh dem or lie for dia head.


Dem dey pay mi bad for di good wey I do and dia wahala dey make mi sick.


Make shame and disgrace follow pipol wey dey try to kill mi; make Yu drive dem back and disgrace doz wey won wound mi.


bikos I nor do dem any bad tin, but dem dey set trap and dig pit to katch mi.


den make my enemies porshu and katch mi. Make dem mash mi die kon trowey my body for groun.


Saul pass one side for di mountin, while David and en men pass anoda side for di mountin. David dey hurry, so dat Saul nor go katch am, but Saul and en men don surround David and en men well-well.


My papa, si yor klot korna for my hand. Wen I kut am komot, I nor kill yu. So make yu know and undastand sey I nor dey plan to kill or fight against yu.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan