Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 17:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Dem bi like lion wey dey hongry and dem nor fit wait to tear mi to pieces. Yes! Dem bi like yong lion wey hide for bush.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 17:12
5 Iomraidhean Croise  

Like lion wey hide for korna, na so dem dey wait to kill innocent pipol. Dem dey katch and drag innocent pipol for dia net like hunta wey katch animal.


Dem dey open dia mout against mi like lion wey dey hongry.


If Yu nor save mi, dem go chop mi like sey dem bi lion and nobody go fit save mi.


But God dey for my side and E give mi pawa, so dat thru mi, Gentile pipol go hear di Good News and Christ don save mi from lion mout!


Make una shine una eye well-well, bikos devil wey bi una enemy, bi like hongry lion wey dey shaut and dey find who e go chop.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan