11 Dem don gada round mi naw dey wait to trow mi for groun.
Wiked pipol dey use dia swod and bow take kill poor pipol, doz wey dem dey opress and doz wey dey raitious.
Evriday, pipol gada round mi like wota kon join togeda dey opress mi.
Saul pass one side for di mountin, while David and en men pass anoda side for di mountin. David dey hurry, so dat Saul nor go katch am, but Saul and en men don surround David and en men well-well.