Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 16:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 No wonder happiness full my heart, bikos I dey rest well and fear nor dey my life.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 16:9
13 Iomraidhean Croise  

My God, I don make up my mind! I go sing and praiz Yu with all my heart!


so dat I go sing praiz Yu and I nor go kwayet. So, I go tank Yu wey bi my Oga and God forever!


So, make my heart wake-up! Trumpet and jita, make una wake-up too! Mi mysef go wake-up for morning with song for my mout.


Na trobol dey distroy wiked pipol, but doz wey dey fear God, go get life afta dem don die.


God pipol wey don die, go kom back to life! Dia body go raiz-up again. So, all of una wey dey grave, make una wake-up kon shaut with happiness, bikos una go grow well like grass wey dew fall put and di eart go bring back evritin wey don die.”


But Daniel, make yu dey faithful to di end. Yu go die, but wen di world don end, yu go raiz-up kon kollect yor reward.”


Bikos of dis, belle sweet mi and my mout kon dey tok betta-betta tins and I kon get hope sey tins go really good for mi,


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan