Psalms 150:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 Make wi praiz am with trumpet sound; make wi praiz am with jita and harp! Faic an caibideil |
Doz wey dey blow trumpet and doz wey dey sing kon dey sing togeda dey praiz and give God all di glory. With di trumpet, cymbals and oda instruments, evribody kon dey shaut praiz God dey sey: “God dey good! En love and goodness, na forever and ever!” At wons, one kind tick kloud kon kover God Temple.