Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 148:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 E put dem for where dem dey forever and ever. Nobody fit tok against en kommand.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 148:6
9 Iomraidhean Croise  

Yu know di law wey dey tell di sky wetin to do? Or wetin dey make di laws work for dis eart?


E go dey forever like di moon and di sky go bi witness to show how I really dey faithful!”


God na king and en glory wey dey shine well-well, kover evriwhere. True-true, God don kover ensef with glory, strent and pawa. Di world stand gidigba and nor-tin fit shake am.


“I promise una for Noah time sey I nor go use wota distroy di world again. Naw, I dey promise sey I nor go vex for una again and I nor go rebuke or ponish una again.


But mi wey bi God don make kovenant with di nite and day and I don make di law wey dey kontrol di heaven and eart.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan