Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 148:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Make wi praiz God! Make wi praiz God from heaven! Make wi praiz am from di sky!

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 148:1
8 Iomraidhean Croise  

Evritin wey God kreate, make una praiz God for evriwhere for en kingdom. Make my soul praiz God!


Praiz God! My soul, make yu praiz God.


So make di heavens and eart praiz am, plus di sea and evritin wey dey swim inside am!


So my God, heavens go praiz di great and wonderful tins wey Yu don do and angels go praiz Yu bikos of how Yu dey good.


So heavens make una shaut for joy! Eart, make una shaut dey happy! Make di mountins bigin sing, bikos God go konfort en pipol kon sorry for di ones wey dey sofa.


Pipol wey dey go for Jesus front and dem wey dey follow am for back kon dey shaut, “Praiz David Pikin! Di pesin wey kom with God name, God go bless am! Make wi praiz God wey dey heaven!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan