Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 145:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 I go praiz Yu evriday. Yes! I go praiz Yu forever.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 145:2
7 Iomraidhean Croise  

King David sey make Asaf and some Levi pipol dey lead di pipol as dem dey woship God for di tent where di Kovenant Box dey and na der dem go for dey do dia work evriday.


I go praiz Yu seven times for one day, bikos all yor laws dey rite.


I go praiz God as long as I dey alive. Even if I dey die, I go sing praiz to God.


Yes! Yu don dey with mi since wen dem born mi and Yu dey kare for mi from my mama belle. No wonder I dey always praiz Yu!


Di king go live forever! Dem go dey gi-am gold from Sheba and di pipol go always dey pray and bless am evriday.


Make una sing and praiz God name. Evriday, make una tok about di good news sey, “E dey save en pipol.”


Dis na why dem stand for God throne front kon dey serve am for en Temple, both for nite and day time.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan