Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 143:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 I remember before-before as I dey tink about all yor great works and doz tins wey Yu don do.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 143:5
10 Iomraidhean Croise  

As evening dey rish, Isaak kon go di field go relax. Den e look kon si sey some kamel dey kom.


E dey make us remember en wonderful works, bikos awa God dey good and dey show mesi!


Naw, I nor get hope at-all, but I go remember Yu, even from Mount Hermon wey far and for Mount Mizar land wey dey Jordan River.


My pipol, una nor remember how King Balak for Moab try to curse una, but instead na blessing Beor pikin Balaam, bless una? Make una remember as una travel from Shittim go Gilgal and mi, God do evritin wey I fit do to tish una sey I dey faithful.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan