So King Zazes tell Estha and Mordekai sey, “Make una si, I don already give Haman propaty to Estha and dem don hang am, bikos of en wiked plan against Jew pipol.
So make una nor fear, bikos I dey with una! Na mi bi una God, so make anytin nor make una fear! I go make una strong kon help una and I go protet and save una.