Psalms 139:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 My God, Yu shek my heart well-well and Yu know evritin about mi. Faic an caibideil |
Jesus ask am di third time, “Simon, John pikin, yu sure sey yu love mi so?” Pita kon dey vex, bikos e pain am well-well, as Jesus ask am di same kweshon three times, “Yu sure sey yu love mi so?” Den Pita sey, “Oga God, yu know evritin, yu know sey I really love yu.” So, Jesus tell am, “Make yu feed my sheep.