Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 136:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Make wi tank di Oga God of all ogas, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 136:3
4 Iomraidhean Croise  

Bikos di Oga una God na God of all gods and Oga of all ogas. Na en bi di great Oga God, di God wey dey do wonders, God wey nor dey do wayo and nobody fit bribe am.


Bikos wen di time don rish, Christ go kom from heaven with God mighty pawa: Na God bi di King for all kings and Oga God of all oga.


Dem go follow di Lamb fight war, but di Lamb go win dem, bikos na en bi Oga God for all ogas, King for all kings and pipol wey dey follow di Lamb, na doz wey e koll, choose and save.”


For en klot and lap, wetin dem rite put na: “King and Oga God wey big pass.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan