18 E still kill great and mighty kings too, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.
“Wen wi rish here, King Sihon for Heshbon and King Og for Bashan kom fight us, but wi win dem.