Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 136:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Den E take Israel pipol waka pass di river for dry land, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 136:14
3 Iomraidhean Croise  

E kommand di Red Sea make e dry kon take Israel pipol cross am like sey na desert


For der, E divide di sea kon take dem pass as di wota stand up like wall!


So Israel pipol waka pass di sea for dry groun; di wota kon form wall for dia rite and left side.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan