3 make una praiz am, bikos E dey good! Make una sing praiz en name, bikos dat na wetin una suppose do!
Bikos God dey good, en love wey nor dey fail dey forever and E dey good from one generashon go rish anoda.
Make wi praiz God! Make wi tank am, bikos E dey good! E love wey nor dey fail, dey forever.
Make wi tank God, bikos E dey good! En love wey nor dey fail, dey forever.
Make wi tank God, bikos E dey good and en love dey-dey forever.
Yu dey good and na only good tins Yu dey do; so make Yu tish mi yor kommand!
Make wi tank God, bikos E dey good and en love wey nor dey fail, dey forever.
Make wi praiz God! Si as e dey good to sing praiz God! Yes, na to praiz God bi di rite tin to do!
Una wey dey fear God, make una sing with joy; bikos e dey good make pipol wey get pure heart, praiz am.
Just as meat dey satisfy pesin na so too Yu satisfy my soul. So my mout go always dey praiz Yu
Jesus ansa am, “Why yu dey ask mi about wetin good? Na only God good. So if yu wont enter heaven, make yu keep God kommandments.”