15 Di gods wey human being dey serve, na silva and gold dem take make dem.
e burn all dia gods wey nor bi god at-all, bikos dem bi image wey human being use dia hands make.
So, as e bi sey wi bi God pikin, make wi nor tink sey God bi like image wey human being use gold, silva or stone take make.
For der, una go woship gods wey pesin take hand make; wood and stones wey nor go ever fit si, hear, chop or smell.