8 My God, make Yu raiz-up kon enter yor place where rest dey, with di Kovenant Box wey dey show yor pawa.
Make God raiz-up! Make all en enemies skata! Make all di pipol wey hate am, run as dem si am.
E allow enemies karry en Kovenant Box kon give dem en glory.