4 Pikin wey yong man born, strong like arrow for warrior hand.
Dem go shuk una with sharp arrow kon burn una with hot shako from fire.
Papa and mama dey-dey proud of dia grand-shidren, bikos na shidren bi dia papa and mama crown.
En shidren value am and dem dey tank en and en husband. Dem dey always praiz am.
Bikos I dey bring many strong nashons from di nort and dem go attack and distroy Babilon. Wen dia strong sojas shot dia arrow, e go-go meet and kill who dem shot am to! Dem nor dey miss at-all.