Psalms 120:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Dem go shuk una with sharp arrow kon burn una with hot shako from fire. Faic an caibideil |
But for pipol wey fear nor dey let dem do wetin good; doz wey nor bilive mi, doz wey nor dey obey mi; doz wey kill odas; pipol wey dey sleep with who dem nor marry; doz wey dey do majik; pipol wey dey serve juju and evribody wey dey tok lie, na inside di fire and sulfur dem go-go. And na dat bi di sekond deat.”