Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 119:71 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

71 My pains dey good for mi, bikos e dey tish mi how to listin to yor kommand.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 119:71
5 Iomraidhean Croise  

I bin dey sofa, bikos I waka live yor ways, but naw, I dey obey yor word.


So like dis, God go forgive Jakob shidren and na like dat dem go take show sey dem nor go sin again. Dem go skata all di stone for dia juju altars kon distroy Asherah juju and all di incense altars.


But wen God judge and ponish us, E dey do am, so dat E nor go kondemn us with dis world.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan