Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 118:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Make evribody wey dey fear God sey, “En love dey-dey forever.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 118:4
5 Iomraidhean Croise  

Bikos God dey good, en love wey nor dey fail dey forever and E dey good from one generashon go rish anoda.


So, Israel pipol, make una trust God, bikos na-im dey help and guide una.


So make wi tank God, bikos E dey good and en love dey-dey forever.


Evribody wey dey fear God, kom make wi praiz am! All Jakob shidren-shidren, make una kom make wi honor am!


Den one vois tok from di throne sey: “Wi wey bi God savant, make wi praiz am! All of una wey dey fear am, both small and big, make una praiz am too!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan