Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 118:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Make Aaron shidren-shidren wey bi priests sey, “En love dey-dey forever.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 118:3
6 Iomraidhean Croise  

Una wey bi priests, Aaron shidren-shidren, make una trust God, bikos na-im dey help and protet una.


So unasef too, don bi stone wey dey alive and God dey build una as en spiritual house, so dat una go bi priest wey dey holy and una go offa spiritual sakrifice wey E go asept thru Jesus Christ.


di one wey give us betta kingdom kon make us priest wey go dey serve God wey bi en Papa, make glory and pawa bi en own forever and ever! Amen.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan