Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 118:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Na God dey give mi pawa kon make mi sing new song; E don make mi win all of dem.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 118:14
7 Iomraidhean Croise  

Na God bi di rock wey dey protet mi. Na-im dey guide mi and na-im bi di pawa wey dey save mi and I dey save inside am.


Na God bi my lite and my salvashon, so na who I go kon dey fear? Na en dey guide and protet mi from danger, so wetin go make mi dey shake?


Si! Na God dey save mi. I go trust am and I nor go fear. Na God dey give mi pawa and strent and na-im dey save mi.


But God go save Israel and dia viktory go bi forever. Nobody go ever disgrace God pipol again.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan