Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 118:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Yes! Dem gada round kon attack mi, but I distroy all of dem with God mighty pawa.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 118:11
6 Iomraidhean Croise  

Joab si sey dia enemy sojas go attack dem from both front and back, so e choose di strong-strong sojas for Israel kon make dem face Aramean pipol.


Wen dem koll pipol to help dem, nobody gri kom. Dem even kry to God, but E nor gri ansa dem.


Evriday, pipol gada round mi like wota kon join togeda dey opress mi.


Yu don allow pipol wey I love and doz wey love mi, dey run from mi. So, na darkness bi my best friend naw.


Saul pass one side for di mountin, while David and en men pass anoda side for di mountin. David dey hurry, so dat Saul nor go katch am, but Saul and en men don surround David and en men well-well.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan