Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 116:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 So I koll God name: “Oga God, abeg make Yu kom save mi!”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 116:4
20 Iomraidhean Croise  

Wen I dey trobol, I pray to God and E ansa kon free mi.


But inside my trobol, I kry to God. Yes! I pray to my God make E kom help mi and E hear mi from en temple, bikos my kry rish en ear.


Make Yu save mi from di swod kon guide my life from doz dogs.


My problems dey worse evriday. So, make Yu save mi from wahala!


I pray to God as I dey sofa and E ansa mi; E save mi from evritin wey dey worry mi.


Afta, make una koll mi wen una dey trobol and I go kom save una, den una go give mi all di glory.”


Make Yu kom back kon help mi. Save mi bikos of yor love wey nor dey fail.


Pesin wey don die, nor dey remember Yu. Na who go fit praiz Yu from inside grave?


“But di tax kollector stand for far place and e nor even look heaven, but kon nak en chest dey sey, ‘God, make yu sorry for mi, bikos I bi sina!’


Dem invite Jesus and en disciple for di marriage too.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan