Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 116:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 So, wetin I go give God for evritin wey E don do for mi?

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 116:12
8 Iomraidhean Croise  

But King Hezekaya nor dey honbol again, bikos e kon dey karry body wey make God vex for both en, Judah and Jerusalem pipol.


My soul, make Yu praiz God! Make Yu nor forget all di good tins wey E don do!


Na wetin wi fit give God? Na wish kind ofrin wi won gi-am? Make wi bow woship God with melu ofrin?


My brodas and sistas, God dey good. So Abeg, as una dey alive, make una dey offa una body gi-am as sakrifice. Make una dey do wetin E tok and wetin go make belle sweet am. Na dis bi di best way to serve God.


God don pay betta prize for una, so make una honor am with una body.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan