Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 115:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Pipol wey dey make juju and all doz wey trust dem and di juju, bi like di juju wey dem make with dia own hand.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 115:8
6 Iomraidhean Croise  

Pipol wey make dem, plus evribody wey trust dem, go end up like dem.


All dis bad tins kon turn di pipol to fool and dem nor get sense again. So, disgrace go follow doz wey dey make juju, bikos di juju na lie-lie and dem nor get life at-all.


Evribody for dis world na fool and dem nor get sense. Wetin dem fit learn from juju wey dem make from wood?


Doz wey dey woship juju, don abandon di good tins wey God suppose do for dem.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan