8 so dat E go put dem for where prince dey-dey and dem go dey with en pipol wey bi prince.
Fero kon tell Josef, “Si! I don put yu as oga ova evribody for Egypt.”
E dey protet good pipol; E dey let dem live like kings and pipol dey respet dem forever.
Dia sons go bi king afta dia papa and dem go rule ova many lands.
Even pipol wey dey stay for animal house, dey si doves wey get feadas wey dem make with silva and gold wey dey shine.
E dey karry weak pipol komot from san-san and dey make poor pipol sidan with prince and princess kon put dem for where pipol go honor dem. Di foundashon wey di eart sidan put, na God get am; na on-top am E build di world.