Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 113:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Make una praiz God! Una wey bi God savants, make una praiz am!

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 113:1
11 Iomraidhean Croise  

Make wi praiz God! Pesin wey dey obey and love to do wetin God kommand, blessing dey follow am.


All of una wey bi God savant and doz wey dey serve for God temple for nite, make una praiz God.


Levi family, make una praiz God! Una wey dey do evritin wey God tok, make una praiz am!


So Oga God, all yor works go tank Yu and di pipol wey bilive Yu, go praiz Yu.


God go save pipol wey dey serve am and E nor go kondemn anybody wey dey obey am.


En savant shidren-shidren go inherit am and pipol wey dey loyal to am go stay der.


Den one vois tok from di throne sey: “Wi wey bi God savant, make wi praiz am! All of una wey dey fear am, both small and big, make una praiz am too!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan