6 Dem sey, “Make una bring one wiked man wey go tok against am. Make una send pesin wey go tok against am for kourt.
For anoda vishon; I si Joshua wey bi di High Priest stand for God angel front; Satan too stand for Joshua rite hand side and e dey akuiz am.
kon sey, “I don sin as I sell dis innocent man make dem kill-am!” But dem sey, “How dat one take koncern us? Na yor business bi dat.”
“Kwik setol with who dey akuiz yu before una rish kourt, if not, e go give yu to di judge and di warda go trow yu inside prison.
Before dem start to chop evening food, devil don already enter Judas Iskariot mind, wey bi Simon pikin sey, make e sell Jesus give en enemy.
Afta Judas take di bread, devil enter en mind. Jesus kon tell am, “Di tin wey yu won do, make yu go do am kwik-kwik.”